MediaWiki:Anontalkpagetext
Jump to navigation
Jump to search
Dis pej na to tok abaut yuza wey neva get akaunt abi wey no yuz im akaunt. Na im mek we dey yuz IP adres wey bi nomba tek sabi dem. Plenti yuza-dem fit dey yuz dat kain IP adres. If you bi yuza wey neva get akaunt an you tink sey dem send you mesej wey no konsan you, abeg mek your akaunt abi enta inside to avoid konfushon for front wit oda yuza-dem wey no get akaunt.